Glo data is
For this Naija, na only Glo dey do give away for data like say dem no dey count am . I dey stream, browse, and chat steady, and data still remain! Glo sabi how to take care of customer. Network for my side dey strong. If you never try Glo, you dey miss
Date of experience:
Jul 10, 2025